London. Another banger. Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Sanderlei Silveira - 10/07/2023 - US C
London. Another banger. Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body armor
[Post-Chorus]
Soco, ah
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
Baby allow me
Tip you off with alawi
[Refrain]
See body oh (See body, see body oh)
Egba mi oh (Egba mi, egba mi oh)
E dey burst my bololo
E dey burst my bololo (E dey burst my bololo)
Please help me oh
Me I don jam wetin pass me oh
[Chorus]
Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh)
Bring body make I rock am (Yeah, yeah)
I know you senior me (Me)
I get money pass your papa (Pass your papa, oh)
Wetin you want wey I no fit do for you? (For you)
Why you wan dey buga wọn? (Wọn)
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
You better drop your body armor
[Verse]
You too dey form with this love of a thing baby eh, lend me, lend
I get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end
You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend
Oya follow my command baby do like I do
Baby, front and back
Gimme boom-baka-boom
[Post-Chorus]
Soco, ah
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
Baby allow me
Tip you off with alawi
[Chorus]
Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh)
Bring body make I rock am (Yeah, yeah)
I know you senior me (Me)
I get money pass your papa (Pass your papa, oh)
Wetin you want wey I no fit do for you? (Wetin you want wey I no fit do for you?)
Why you wan dey buga wọn? (Buga wọn)
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
You better drop your body armor
[Post-Chorus]
Soco, ah (Ayy)
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
London. En anden banger. Kom her, Wetin dey bekymrer dig?
Bring Body Make I Rock Am, ja, ja
Jeg kender dig senior mig
Jeg får penge til at passere din papa
Wetin vil du have wey jeg ikke pasform til dig?
Hvorfor Wan Dey Buga wọn?
Shey er du Kizz Daniel Ni?
Du skal hellere droppe din kropsrustning
[Post-Chorus]
Soco, Ah
Sofry med denne krop
Få vi til at løbe på et lavty
Baby du kender mig
E får, mens du går, flytter wey jeg ingen go 'gree
Kom og gør jeg kørt din MHM
Kom og gør jeg til at køre dette til din jalopy
Baby tillader mig
Tip dig med Alawi
[Afstå]
Se krop OH (se krop, se krop OH)
Egba MI OH (Egba MI, EGBA MI OH)
E dey sprænger min bololo
E dey sprænger min bololo (e dey brast min bololo)
Hjælp mig venligst åh
Mig jeg don jam wetin passerer mig åh
[Kor]
Kom her, Wetin dey bekymrer dig? (Bekymre dig, uhh)
Bring Body Make I Rock Am (ja, ja)
Jeg kender dig senior mig (mig)
Jeg får penge til at passere din papa (pass din papa, OH)
Wetin vil du have wey jeg ikke pasform til dig? (For dig)
Hvorfor Wan Dey Buga wọn? (Vandt)
Shey er du Kizz Daniel Ni? (MHMM)
Du skal hellere droppe din kropsrustning
[Vers]
Du formes også med denne kærlighed til en ting baby eh, låne mig, låne
Jeg får pund til dig, du wan dey kan lide at sige eh, naira no dey slut
Du også den stive, dey kan lide at sige din talje ingen dey eh, e no dey bend
Oya følger min kommando baby gør som jeg gør
Baby, foran og bagpå
Gimme Boom-Baka-Boom
[Post-Chorus]
Soco, Ah
Sofry med denne krop
Få vi til at løbe på et lavty
Baby du kender mig
E får, mens du går, flytter wey jeg ingen go 'gree
Kom og gør jeg kørt din MHM
Kom og gør jeg til at køre dette til din jalopy
Baby tillader mig
Tip dig med Alawi
[Kor]
Kom her, Wetin dey bekymrer dig? (Bekymre dig, uhh)
Bring Body Make I Rock Am (ja, ja)
Jeg kender dig senior mig (mig)
Jeg får penge til at passere din papa (pass din papa, OH)
Wetin vil du have wey jeg ikke pasform til dig? (Wetin vil du have Wey, jeg ikke passer til dig?)
Hvorfor Wan Dey Buga wọn? (Buga Wọn)
Shey er du Kizz Daniel Ni? (MHMM)
Du skal hellere droppe din kropsrustning
[Post-Chorus]
Soco, Ah (AYY)
Sofry med denne krop
Få vi til at løbe på et lavty
Baby du kender mig
E får, mens du går, flytter wey jeg ingen go 'gree
Kom og gør jeg kørt din MHM
Kom og gør jeg til at køre dette til din jalopy